They achieved : A Freewrite
But some people here say he was held against his will People wey be say pikin no suppose learn football from them sef
They are aiming very high and neglecting things they can actually achieve I no fit ever allow my enemy pikin talk more of my own to learn anything football from Wamuonso and Austin
Because they achieved that in the past and people didn't see it as much.
You will hear people saying " major trophy" Only mediocre fans go celebrate m.... So, stop the lies abeg Why the shock? are they not playing to win it? abi na basketball Dem dey play ne
As good as Aston Villa was last season, imagine rating them as top to win the UCL.
My area na your area ?
Cole elepe u go know say them get stupid Chelsea and arsenal fans Omoh.... Dey dun over rena arsenal finish.... Dey go soon dey compare us with national league club very soon Una don over cast Una no use una opportunity well I won't be surprised bcoz they rate base on form
Shey na until una go back to default settings
If it was based on form, Inter Milan would have a higher rating.
It was simply based on noises. E said base on noises
So, people wey tip arsenal now no Sabi anything
I’m trying to setup my fantasy league. Palmer don cost o. When we no be shallipopi
Well, what happened at the end proved that, didn’t it? Sha send funds for lunch