Small Indeed : A Freewrite
Make I kee myself because I wan remain main man ni
Me wey go don enter Night bus πππ
The environment cun dey friendly again not hostile
Exactly
If e like, make e dey hostile, I will go
Let's use Borno state for instance, cos of Boko people, a lot of people run comot there at first, some returned there to take advantage and new people also went there to make good living
Good living in what sense?
Opportunities open plenty with good money from the opportunities.
People wey dey go Saudi know their strict law there especially when it comes to socialization but them still go π
Big record departures:
π§π§π§
a small club is a small club sha
Meaning West H is bigger than Chelsea?
Let me go continue touching grass
yes, next!
use mouth touch grass
For why na
Cool
for putting your mouth in matter wey no concern you π
U dey crase π
Oya, I dey go face my club
πππ
Yes na
club of gble addict.. make tonali sha drop sure ge for boys π
U dey crase again
you dey quick vex oo.. are you an anger addict?π
I dey smoke Igbo wella
sha no near the synthetic strain π cos you go think say everybody don mad and nah only you dey normal
No worry, I don't smoke anymore
you for no stop sha.. weed good for your health ππ you no go ever fall sick π