Discipline : A Freewrite
But in life there must b scapegoat and na Enzo be the scapegoat for this occasion
I still don't understand why people just don't enjoy these two players we might never see another kind of again till when?
All these energy is for what exactly?
Enzo con dey type English ..did you see the apology?
Oga does it take the fact away
And who is disputing the fact
Cos he has clearly turned it to fans thing
Till then. Lots of prospects have been raised and gone down the drain.
I dispute what fact? Hear yourself
Wat have be clamouring since yesterday even after correction
We still dey look who go even dey reach + goals in all competitions first for yrs
These won't go down drain bro. They go down the history book
But e no dispute any fact..na just Enzo b the scapegoat of the national team fuckup..na simple stuff
No. To your house
Own thier own or to top Messi and CR?
Everybody no say na the team fuckup, but na Enzo bring the fuckup to the notice of the public, so on a norms who them expect to chop the bigger blame...na just simple logic, I didn't mention anybody name bro, It's gone. O ti lor. Chelsea don acknowledge his apology Dem go discipline am
Next time..e no go go live video again
As it should be...e for dey wait say make the national team apologize for am na...the Enzo himself no say na him must be the center stage of the whole thing since na is account the message take reach us..I no no why we de struggle to understand this simple stuff, Yamal and co you mentioned?
Season go soon start I have seen this before
Na exactly wetin I dey talk yesterday be this
Ashawo fit call fellow Ashawo, Ashawo but u wey no be Ashawo no fit try am