Defensive Error : A Freewrite

freewrite.png
The Eriga don sign, na just scatter gun signings
Na from panteka una buy that one from
Getat joooor..
We dey groom m small small
Na grooming make..them go soon arrest arteta
Two different ne sir....

Obalande go soon come pick slut
Obalande kor, Baba Wande ni

It is spelt Obalende
I hear it ended –, then Arsenal won on pen
Chelsea na real agbero club.. how u go dey fight inside min wey match start
We are used to it bro. Wait for conference sef. We go fight well dia
Naysayer don tell u since, na u no gree listen
Una go dey fight club wey one player money fit buy and una still draw

Una problem ehn, I wonder which one pass which one inside him and naija own
Looking forward to seeing Ryan Reynolds catching cruise with wetin happen
At least them no beat us like Rosenberg
The time wey be say na more of jutisu una dey do for training
E no come reach make Una come dey do kraf magal for them na
Them Sha no use players
Nah me go blind your right
We no de she at all
Chelsea about to sell Petrovic while keeping Sánchez and buying Jorgensen
These two are almost se except the ball distribution.
No.. It's not. It's actually a good move. It's like getting a better version of Petrovic. Jorgen is good in ball playing and distribution and doesn't make defensive errors



0
0
0.000
2 comments