claiming it : A Freewrite

freewrite.png

I go try Give u instance that you can't relate with ?? Honestly, if person get up to $m to $m for aza, why you go wan rush japa? Watch these Youtubers. KSI and co.. They throw racial stunts all the time.
It now appear normal. Bottoming

The white wey u feel don't give a fuck, they do Cos they kept on doing it and they made it become a norm People wey be victims of racial discrimination won't take it lightly It’s something a black man will take offense in All Chelsea players from France don unfollow Enzo from all social media platform..the matter no small bdat. If u no be victim to something, u won't give a fuck As thing as white

We have a lot of black comedians wey be say white people stopped attending their shows One trended on BBC last year sef Na names I dey forget They were even demanding for apologies and the guy said he isn't issuing any The comedians are even a perfect example.
Their racial abuse is top tier.. Na wetin I dey tell u

And those wey dey make a big deal out of it are doing it irrespective of r I for don blow by now, na white man make me still dey this level I hate feeling weak. if a white man try to racially abuse me I will abuse him too.. tit for tat Set me up say I embezzled $k See ordinary "hey white man" wey I call these Scottish guys, d guy picked offence and got angry If u dey say black man

What do u think Latinos dey suffer? This happend wey we still dey work on marriot project We all know how blacks make a big deal out of racial abuse.
We can’t be claiming it goes both ways.



0
0
0.000
0 comments