Running Mate
Oya check well, the percentage of people awake by wey no dey make shi shi high pass those wey dey make money
ππ
Lol
Them de TikTok
Release clause join ooo and na weytin e want be that gan gan
Thank God you know
Bro, balon d'Or, trophies etc no go pay bills ooo
Nah because of money he choose to play football oo..
Aswear baba, I no know wetin he dey think.. haaaa
Trophies and medals are very good bro
But if na my blood brother, I go use broom pursue go Saudi sharp sharp
Yeah, very good.. e pay bills?
Oh oh..
Fck medals
Medals go feed my generations to come abi
Money over all medals
Infact I don't need it
Even if na my neighbour self
Na broom I go use use chase go Saudi
Make e b my street person self
We go do meeting unto e head
Just give me my money
He wan win balogun award
I'd osimhen nah my friend and he go Chelsea instead of Saudi, I go use haunt for the rest of our friendship
Balon de bills π―
Over billion monthly
Ahhhhhh
Who be this guy parents
Make he run with speed enter Saudi oh..Chelsea no go sign in Jesus Ne
This money crase chai
What's Atletico playing sef? If dey see Italian giants, Inter Milan now, their vein go suddenly stand.
Atletico Madrid don send people go village excluding me π«
Evans is out thank God
Sorry don't know what u are talking about. I guess there are folks into such business or ges sha.
Congratulations @virtualvoyager! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)
Your next target is to reach 20 posts.
You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word
STOP
Check out our last posts: