Smart Ass : A Freewrite

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp

 Una Dey always take this thing far
 Person Dey pay him for  Dey vex for  say he Dey do his job
 If he no post  me make he post
 Who go win African U la liga best player bai
 Which award be that?
 The footballer or the wannabe wey dey dis group?
 Yeah

The Willis brothers
Inaki is past years
Lol
I sabi
I been just dey try tasi the one wey dey here ni
Your top three dribblers of all time?
There are imposters ong us
Antony bale and who ?
Idiot you no see say I tag you up there?
them tell say Na Okocha teach ronaldinho how to dribble
Sat him down and taught him
Snuck in Ronaldo like we wouldn’t notice.
Who sneak in Antony here
Wetin Anthony dey find for there
Which Dribble that one Dribblepace and inshallah
Azarr Antony Bale 🔥🔥🔥🔥
Streets will never forget them
Na years straight
E no fit beat Messi record
This one dey form smart ass
Na manyo fan you go recruit otuocha
The second best manager in the league 🔥
This information no be our business
No be your fault



0
0
0.000
0 comments