score hatty : A Freewrite

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp

Jacko dey mad ni
  This te Dan snr us for table
We gt ge for hand
And to win na God hand we dey
  Wetin dey xup like this
  You dey bank on manutd? Tch
  Make dem give Palmer all these balls
  Go find white rice chop
  Give Palmer balls kee you
  Galladawg
  Fuck
  Almost
  This Westh
  Fuck
  Mudryk if you have been playing like this since season start u for don get goals and assist
  Wetin enter selsi players
  Na these ones wan beat City on the final day?
  Guy
  Omo
  Goal MADUEKE
  Selsi dey cook sha
  Gallagher haba
  Gallagher you are a fool
  Na mumu
  If Chelsea sef dey play like this since
  Nawa
Wetin dem chop?
  I wrong?
  Cucurella
  Gallagher
Palmer suppose don get assists
And you suppose don score hatty
  Why?



0
0
0.000
0 comments