RE: Hive-Naija Weekend Engagement #45 - "Naira Vs Dollar"

avatar

You are viewing a single comment's thread:



0
0
0.000
213 comments
avatar

😇😇✌️

0
0
0.000
avatar

This guy... you have taken the first seat 💺🪑

Seems you was lying down with your mouka foam on this page before the tag 🤣🤣🤣🤣🙂

0
0
0.000
avatar

Number one seat oo
With my correct Vita foam 😇😇✌️

0
0
0.000
avatar

Heheh you no go fall off your sir lolz 😂🤣🤣

0
0
0.000
avatar

You no Dey sleep?

0
0
0.000
avatar

Ahhhh for where???
You dey sleep???
Never ever
Sleep no dey my dictionary oga mi

0
0
0.000
avatar

Fear God small
God created that sleep for a purpose 😉🤣

0
0
0.000
avatar

Ahhhhhh not on Friday to Sunday lol 🤣🤣🤣

0
0
0.000
avatar

Hahaha 🤣😃😃😃😂😂😂
Which kind human being is this wan oo 😂

0
0
0.000
avatar

Heheheh you are getting it my love 😘in engr uches voice lol 🤣🤣🤣

0
0
0.000
avatar

E be like say you dey monitor this hangout.

0
0
0.000
avatar

Ahhhhh since yesterday seee this one hehehe 🤣🤣🤣🤣 you dey whine cultist lol 🤣🤣🤣

0
0
0.000
avatar

Hehe. He be like say me sef no go Dey sleep o.

0
0
0.000
avatar

Ahhhh if you sleep you don fuck up aswear 🤫

0
0
0.000
avatar

Ajeh. I Dey tell you o.

0
0
0.000
avatar

GGGG you don sleep aswear lolz 😂🤣🤣🤣

0
0
0.000
avatar

@khingstan, stop dragging first to comment position with the real owner. I'm back now.

0
0
0.000
avatar

Smiles, you are welcome
As courtesy demands ladies first, I humbly step down my lady 🤠🤠

0
0
0.000
avatar

Heyyyooooooooooo. Thanks for the mention man!!!

0
0
0.000
avatar

Wow....so early today 👍
Thanks Sam for the tag❤️

0
0
0.000
avatar

You get mouth let's hit the engagement button

0
0
0.000
avatar

Hahaha 😂😂😂

0
0
0.000
avatar

Omo mi 🤫

0
0
0.000
avatar

Chil bro

0
0
0.000
avatar

Ahhhh you self chill girl

0
0
0.000
avatar

Never!
No way 🤣

0
0
0.000
avatar

Ahhhh I pity you and you know who you dey talk to ohhh..
King of VAWULENCE 😋🤣🤣

0
0
0.000
avatar

Hahaha 😂😂😂
I love this title
@hopestylist come and see unique title fox Gave himself oo 😂

0
0
0.000
avatar

Ahhhh u know that one before..m
Hope will come and confirm it lolz 🤝🤣🤣

0
0
0.000
avatar

Hahaha, of course, the title suits him very well 😂😂

0
0
0.000
avatar

Take a pec abeg 😂👍👏

0
0
0.000
avatar

Hehehe, thank you so much my amiable ambassador 🤭

0
0
0.000
avatar

It's a pleasure 😘

0
0
0.000
avatar

Smiles, good morning my ambassador 🥰❤️.

0
0
0.000
avatar

Good morning hope
You are up?

I have horrible notifications 😭

Fox want to kill me before my time 😂😂😂....see how sleep cleared in my eyes 😅

0
0
0.000
avatar

Mom, I can't find you o . Heheh..
Where's @cheeamaka , come over here

0
0
0.000
avatar

My darling I just left a few comments and went to bed, I was feeling tired. I'm so sorry I was not around, please forgive your mom 🥺

0
0
0.000
avatar

I was so worried na, how can I stay without my mom.. 😁😁 I hope you're fine?

0
0
0.000
avatar

Please don't be worried my dear, I'm fine just feeling very tired but I have to make my post for the day 🤦‍♀️

0
0
0.000
avatar

Okay Mom, lete check it out hehe ❣️❣️❣️💕

0
0
0.000
avatar

Alright dear. I've been very inactive since the day before yesterday 🥺

0
0
0.000
avatar

Since when ni? Well I know sha, you nor dey like peece before 🙄

0
0
0.000
avatar

Lol 🤣🤣🤣 he dey my blood 💯🔐🔐 welcome to the hangout lol 🤣🤣🤣

0
0
0.000
avatar

Hahaha, I know you nor need to tell me sef. Thank you so much for the welcoming, hehe.

0
0
0.000
avatar

Hehehehe 🤣🤣🤣🤣 lol 🤣🤣🤣

0
0
0.000
avatar

Yes naw, hehe. Keep it up dear but don't over do it sha 😘

0
0
0.000
avatar

Over do what oh??
Coz you no dey talk without talking against it 🙄

0
0
0.000
avatar

Nor over do vawulence jhur, hahaha 😂😂

0
0
0.000
avatar

Na ur VAWULENCE 😋

0
0
0.000
avatar

No but na my buddy own 🙄, so na my own jhur 🤫.

0
0
0.000
avatar

Ahhh leave am, I like am well well okay

0
0
0.000
avatar

I nor hold am again 🙂

0
0
0.000
avatar

Hehehe 🤣🤣🤣 let me be enjoying it lolz 🤝🤣🤣

0
0
0.000
avatar

No wahala, you need am, smiles 😀

0
0
0.000
avatar

Lolz 😂🤣🤣 if I no need am who go need am lol 🤣🤣🤣

0
0
0.000
avatar

Me 🙄🙄

0
0
0.000
avatar

Who are u again??

0
0
0.000
avatar

I'm Hope, your...... Fill in the missing letters 😂😂

0
0
0.000
avatar

Your what???

0
0
0.000
avatar

I don't know oo, it's only you that know that one and that is why I left that space for you, hehehe

0
0
0.000
avatar

Ahhhhh it seems you are high this afternoon hope ehn

0
0
0.000
avatar

Na hammer I wan take hit the engagement button.

0
0
0.000
avatar

Heheh 🤣🤣🤣 let's go my brother lolz 😂🤣🤣

0
0
0.000
avatar

Welcome my dear 😘

0
0
0.000
avatar

My dear...my village people are at work already...my phone battery is low 😭

0
0
0.000
avatar

Hehehe 🤣🤣 be expecting 160 tags I promise you, we just start lol 🤣🤣🤣

0
0
0.000
avatar

Fada Lord 👁️😂
Please chill

0
0
0.000
avatar

Ahhhhh I go show you Pepper 🌶️🌶️🌶️🌶️

0
0
0.000
avatar

Hmmmm
Police awaits you 😂☺️

0
0
0.000
avatar

Ahhhhh I go use your eye see bush and pepper lol 🤣🤣🤣🤣

0
0
0.000
avatar

Unserious being 😂😂

0
0
0.000
avatar

Ahhhh you never see sth u untill you learn lesson lolz 😂🤣🤣 you go see pepper 🌶️🌶️🌶️

0
0
0.000
avatar

No way my darling

0
0
0.000
avatar
(Edited)

Ahhh okay, untill you beg me, I go show u pepper 🌶️🌶️🌶️🌶️ like last week lol 🤣🤣🤣

0
0
0.000
avatar

Another one!!!! Time to have fun!

0
0
0.000
avatar

See him here
Flying like a fly 🤣

0
0
0.000
avatar

Hehehe 🤣🤣🤣 he dey my blood my dear, I no get play time my dear

0
0
0.000
avatar

Haa!
Fire dey go
No play time

0
0
0.000
avatar

Aswear no be seresere aswear 🤫🤫🤫🤫

0
0
0.000
avatar

Which language is this
Lol

0
0
0.000
avatar

Heheheh you are not in Nigeria lolz 😂🤣 it means no play Play oh hehehe 🤣🤣🤣

0
0
0.000
avatar

I am not ooo 😂

0
0
0.000
avatar

Ahhh see you, you wey go market yesterday and you go go tomorrow too lolz 😂🤣🤣

0
0
0.000
avatar

Hahaha 🤣🤣🤣
I am going this evening sef

0
0
0.000
avatar

Heheh 🤣🤣 my opportunity lolz 😂🤣🤣🤣 you go learn lesson lol 🤣🤣🤣

0
0
0.000
avatar

Heheh 🤣🤣🤣 I don land tey tey lolz 😂🤣🤣

0
0
0.000
avatar

Always landing early

0
0
0.000
avatar

Ahhhh if I late my boss go beat me lolz 😂🤣🤣

0
0
0.000
avatar

Early birds..ride on 😎

0
0
0.000
avatar

Heheh 🤣🤣🤣 you get level lolz 😂🤣🤣🤣

0
0
0.000
avatar

Very much available for trouble 😎

0
0
0.000
avatar

This babe has landed 😍👍

0
0
0.000
avatar

😂 I landed safely but into trouble, get ready for me

0
0
0.000
avatar

Wooooottttt 👁️😂😂😂😂
I wear shock absorber
No shaking

0
0
0.000
avatar

Nice one
Make I check my trouble gun wether e dey loaded well 😑

0
0
0.000
avatar

Ahhhh see you, na my machine gun dey ready

0
0
0.000
avatar

You get mouth I dey your back like mountain 🏔️🏔️

0
0
0.000
avatar

Abeg carry your mountain 🏔️ leave my back....

0
0
0.000
avatar

Ahhh see you, dey go just break you lolz 😂🤣🤣🤣

0
0
0.000
avatar

They dare not
I am a queen
Protected by a king 👑

0
0
0.000
avatar

Heheh 🤣🤣🤣 lolz who give you crown and who is your king lolz 😂🤣🤣🤣

0
0
0.000
avatar

Hehehe my in law well done oh lol 🤣🤣

0
0
0.000
avatar

And who is ur inlaw
Shift abeg

0
0
0.000
avatar

Heheh 🤣🤣🤣 I dey pity you nkem 180 tags I don increase am lolz 😂🤣🤣

0
0
0.000
avatar

I will hire people to reply you ☺️

0
0
0.000
avatar

Heheheh you are on point let's see who goes to the kitchen today and tomorrow and Sunday lol 🤣🤣🤣🤣

0
0
0.000
avatar

Hehehe
It seems I entered ur trouble full time 😂

0
0
0.000
avatar

You don dey enter my red card lolz 😂🤣🤣 I go give you back to back lolz 😂🤣🤣

0
0
0.000
avatar

Aswear back to back asap hehe 😊😊😊

0
0
0.000
avatar

Free me today abeg
Low battery 🔋🔋🔋🔋🔋

0
0
0.000
avatar

Ahhhh never ever lol 🤣🤣🤣 you will come back here to reply messages

0
0
0.000
avatar

Hmmmm
Pity my phone battery 😭

0
0
0.000
avatar

Ahhhh you never see anything you go learn lesson lol 🤣🤣

0
0
0.000
avatar

Learning continues 😂

0
0
0.000
avatar

Ahhhh this one go enter your body like pin lol 🤣🤣

0
0
0.000
avatar

Omo

0
0
0.000
avatar

Hello Steve
Happy landing 🛬🛬🛬🛬

0
0
0.000
avatar

Must you welcome him

0
0
0.000
avatar

Haaa
Fox 🦊
I will ponch ur eyes oo 😂

0
0
0.000
avatar

Ahhhhh am I your mate lol 🤣🤣🤣🤣 you go get 200 notification lolz 😂🤣🤣

0
0
0.000
avatar

I jump and pass 😉

0
0
0.000
avatar

Ahhhh you never Sabi anything, I go focus on you alone lol 🤣🤣🤣

0
0
0.000
avatar

I can see that already
Only you 76 notifications 😭😭

My fingers are achieing me

0
0
0.000
avatar

Ahhhh you never see anything times 4 dey come my dear lolz 😂🤣🤣

0
0
0.000
avatar

Thank you
Make we begin 🤣

0
0
0.000
avatar

Sure
We begin in the name of God 🙏

0
0
0.000
avatar

Ahhhh my guy you like VAWULENCE too????

0
0
0.000
avatar

Welcome in the name of Jesus

0
0
0.000
avatar

Thank you brother 🤣

0
0
0.000
avatar

Hope you don chop my dear brother???
Cox you fit get ulcer oh if you join without eating lolz 😂🤣

0
0
0.000
avatar

Food day with me so 😅

0
0
0.000
avatar

Ahhhh better for you, I no want make them carry you leave here lol 🤣🤣🤣

0
0
0.000
avatar

Them go carry me go where I no know 😅

0
0
0.000
avatar

Lolz 😂🤣🤣 they go carry you TRABAYE 💥 lol 🤣🤣🤣🤣

0
0
0.000
avatar

How unah take enter this place so fast

@sam.hangout thanks for the initiative

0
0
0.000
avatar

Ahhhhh you are here too
I welcome you in the name of Jesus 🙄🤣 have your sit and shoot

0
0
0.000
avatar

Yes ooo I dey here but just dey observe small small as the matter dey be

0
0
0.000
avatar

Ahhhh no dull yourself oh.
If you sleep ahhh you don go be that oh ...
Commot body no Join body if you join body you collect 🤣🤣🤣🤣

0
0
0.000
avatar

I don hear you

0
0
0.000
avatar

Hehehe 🤣🤣🤣🤣 lolz 😂🤣 see you

0
0
0.000
avatar

Chai am late, @samostically, you didn't tag me oo. My name is missing on the tag list.

0
0
0.000
avatar

That's true, sorry about that dear, I'm sure he will take note of it next time.

0
0
0.000