When last : A Freewrite


FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

Make any of una no go say team wasn’t mentioned. 👀
Say on th of this month
Ojil about to become millionaire

Pablo Richie
I don pin their talk self
And me dey play all these while
U no dey do your reminder job again
Na ghost calendar u dey use ne
To dey remind me about hamster na
When last I remind this cow
th when today na th
Na why I say u be kpee

U suppose dey remind me
Me wey no remember who I be again
Hehe, u need see my own head

No be me even get am again
I no go touch my coins again...I wan grow that coins, I no trust only that profit per hour
I don dey forget things easily this days..... Hope no be craze dey worry me abeg
Omo if I wan do something now if I no do am immediately I go forget
Ken send me money make I buy cold malt
Ur own better na

U wan even do something, no be something dey do u
Season wey never start
Pray we don't enter grade A
Who come dey grade A
Make we no go dey like Wamuonso abi
Nibo latun jasi bayii
I don tell u say ur own case na to fast and pray
Omo, I don suffer for those ones hands



0
0
0.000
0 comments