Pray they : A Freewrite


FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

And men don pack money go
If no be pi self wey me self dey use guide if e show ehn I for don cast
How much be mine now??
E no mean say I no go sell part of they release mine
Base mine no reach . sef then na ur team and lock up go determine if e go increase or not
Exactly the thing

They know say people go sell
I started mining when the thing started
I think na you refer me
Sure sey them no time our clique hang our tokens
Why u come dey para?
Lol, wey I get people wey mine k plus.. I stopped mining for a long time
I guess so.... Na who start early get that issue pass
Sheybi nah me be amuroba
Pray they verify u soon
Anything fit sup
Na wa, dem go soon verify you, may we dey wait and see.
If that man still dey this life ehn na everyday e go dey reason am
And they said na everything wey in get be that
E no even keep anything
Omo may we not eat our future in one seating
Na better prayer
In go dey reminisce that faithful day almost every day
And na you make me register then oooo
I don do KYC sell the Pi take buy food phone 🤲🏽
Swears bro.. I still dey kyc level ooo
My first withdrawal went for foodstuff



0
0
0.000
0 comments