Die Hard Fans

avatar

If they played Morocco, I for fear, not Egypt; plus u know Henry?
null

Yes I know Henry
Is it not se Henry that has flopped woefully in previous managerial work..u and nonsense ehn
Which one🌚.. Which fre 😌
fre everyday abeg
Some Unpopular Opinion in football.

Immediately I just cross to the other side, na so accident happen for the se spot I was standing

E no even reach mins wey I cross go the other side

And I stood for upto mins on that previous spot ooo.

I have witness wey be say na seconds be the saving grace

First na when I dey Junior sec sch

I no remember if was there Sha but na near T as we dey come from Excel side.

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

Omo

If na river wey plenty water dey, e for better. But na river wey na rocks full and e far from the bridge
Werey don use Arsenal players as his DP

Calm down na Ojil
Omoh make God no allow our end for this be accident oo..in a blink of an eye all of una don die



0
0
0.000
0 comments