Snippet : A Freewrite

Him for get wetin him go take dey enter Tobi wella
Werey say na infection e don catch sotey e fit tell from the lady face
Forgive you as how? Wetin you do me?
Warra komedy from inu
Chaii innocent girl don Dey collect bullets
At least marca no carry goblin
If the babe no fine all their banters go pain me sha
Adewale for dey happy now if to say him dey group
So their banter no really pain me at all
Them just Dey rant
Watch the video again na angle of cera
Uruguay suppose win tonight nah
Abi do you guys think Canada can stop them?
And una dey bash me say i dey single
You wey Your Lotion cre no dey last 💀
Find what? Find Togbano go house?
Why she get grealish legs
Be like she small get Mustache
Omo that girl leg be like y
She be Grealish sister
E fit don ask for number e no gree
Stop this rubbish, E don do.
Bend it like beckh
I’m sure Tobiano no send give you cos e no pain
You carry another phone to snap another pesin picture
Your foolishness knows no limits
I never see find girl this year
Fine na for people wey actually fine
Run me some law babes
Wetin you post wey them dakid send that video
E pass that smoke pics?
Who go pay for wig if she no suck
Abuad law babes?
They were born to suck.
Both your little pim pim and your account
He saved the video as streak him nii
Na that your push and start preeq she go suck?
How you take know?
Na so i approach one babe before we comot school.
I see pro max for her hand i say make she no worry
Make i go warm my eba
I no fit carry oversize
Not friendly oh na league oh
Dem malmo don start?
Norway league and Sweden league
Na when normal league wan finish league them Dey start their own league now
Werey dey run from billing
I for dey carry small ge
If na you, you no go run?
So na techno Spark pro you go fit manage
I no fit manage that one sef
Make she dey use itel
Old itel
Even you wey be like horror Dey follow them say person no fine
Portable fine pass you
La Cobra after winning his fight at Santiago Bernauleo
Na why i no fit date who fine like me
You wan feel ong
Bro look mirror and check yourself
Even oj wey be like taboo dey talk
Make i use my , bag that kind babe
This one still never drop flex my soul ⁨~Agbabiaka⁩
Snippet wey i rinse tire that year
Why he no drop single



0
0
0.000
0 comments