Say Valverde : A Freewrite

But hopefully he gets his deserved hype after this move to Leverkusen
We are taking about starters and who contributed.

E dey mention jadrolitq
Nobody send Valverde for la Liga

Since that time wey him get good run im front of goal with those screamers

Nobody reason am again
goals contributions last season? goals exactly. When last your player net am?
Na Bellingham them draw line,

See CF stats goals pass completion
Your brain just day boot about starters abi? You day use pentium
E no collect last season money? This season nko?
Banger boy,

Nobody sabi Jadrolita, none of your Brazilians don touch copa
Vini goal contributions back to back seasons
If we check am he suppose get more goals contribution pass Velverde
Shut up and use your brain
He wan die ni? I no even count the one wey my boy net for World Cup
Mid players name flying up and down
Wetin be the argument?

Say Valverde good?
So na rashford and valverde you day compare now jogo. You don pour hot oil inside your skull?
I can’t wast my time on that Faux CM bro
Shut up. You own nunez and zobo
Valverde wey Wharton better
He no even sabi him position
Giveaway go make sense this night oo
Abi make I run am ni
Come for some lecture again
Send her money back
Why you come add Bellingham



0
0
0.000
0 comments