Rest : A Freewrite

image.png
Rest
Dey use your brain sometimes big bro
When we colllected , as allowance how much was minimum wage then? You this empty headed idiot..
Lol nah me koba you?
Easy now
I no quarrel with you
Sorry nah Adamu message I wan tag
Na k dem dey pay corpers like dis.
The minimum wage nah k
That Adamu man ehh
He no dey behave like a matured man at all
Omoo me wey don dey plan ahh
k no be better money oo
It will be reviewed pari passu
How did you come about the minimum wage + % nonsense? You dey spew
Wow
So you mean if the NLC and Fg even agree on k that won’t be the pay for corpers
Try dey use you faculty of reasoning egbon
Even if you're right
No dey abuse person
APC men and English
Thank you sir
Better person
God bless you 🙏
It could be a figment of his imagination.
Exactly boss
I have told u several times sir that I am not a card carrying member of any political party 👏🏼
LMAO. I am percent certain I am not a card carrying member of any political party sir .
You used to use the term "we" alot during the whole election period. Today you are not a card carrying member. I put it to you 🫵🏼 that you want to stylishly exit this evil government
I have never denied the fact that I am a huge fan of PBAT. We in my statements usually refer to " Nigerians " sir . There is nobody living or dead that can change this sir .
@⁨~Juggernauts⁩ when are you leaving this country? You don't need Nysc in the US. Abi you wan chop this government allaweee?
Make I chop one thing from them first😹
I have links for interview dates sir .
😹😹😹 when the time comes sir. And there’s expedite for me to use. But don’t worry I know you have it now.
Make I begin post am
Just three slots per month for me
Confidential? I wan find customer ni oo
I'll DM and explain via VN sir
But people no dey see visa interview do like before. Took my aunt to VI last February they denied her. Was so pissed .
Lindelof played at LB a couple of times when Reguilon was fit and available



0
0
0.000
0 comments