Buying Hard: A Freewrite
I go happy for
We no need Bandits
calm down, he's not a fan of the magpies this new season.. make he do club reveal fess. remember nah club Fulani 😂😂
Make I even call to do video for twitter and tag Chelsea
Omo 😂
Una NetSpend currently na -bn
shey this will work?
How una take sign the players una sign last week?
works better if you know the scouts for Africa.. olofinjana is one, but Baba will rather push boys from his imperial academy than a random twitter player
Na why I want make my boy tag Chelsea directly
Make una message that Ghana guy wey be Chelsea African talent scouting coach
From WhatsApp status
Our fellow black person fit do nonsense
Make Borehole see himself
It's the best actually
But make we no lie, those scouts wey dey work for Chelsea at the moment go dey milk Borehole money like mad
Because in any case he would still have to approve it.. He is being payed for it and they trust him
Them go even fit dey find bribe
Maybe the sub scouts under them
Before? But it will pay off.. Apart from Mudryk Chelsea been buying young gems
Na opportunity to make bastard money them dey so
Young gems kor, young John the wuket producer ni
It's spelt WICKED.. Olodo rekpete
Wuket