Grin Group : A Freewrite
U don spend ni
And what's the outcome
Al nasr don chop red card
Na only k I don touch...I play Dortmund to win
E don go my bro
Close
I dey fear make them no enter extra time
Bonus lor niyen
Everything na risk
Na bonus regardless
But I wan see person wey don use today wey come cashout the profit
I for don carry Al Hilal to test self
Yes ooo
If not na me go waste my money on Dortmund
They fit win Sha
As it stands na
I think say there match na tomoro sef
Anything fit sup
Yes na
ND na odds sharp
I see but I no even remember say one bonus dey
Haha
Wahala
It looks like Fridge tho Œš
https:www.facebook.comreel?mibextid=FsRMYhgHJuPBo
People don mad
Ref don kill my child hood club Al hillal...two red cards
Wahala
I Ron laugh tire
Na everyday new roasting de com out for arsenal
Na tradition
But guys arsenal useless sha
Them still dey grow na
Grow oshi wo?
Grow keh
Just wait make they ripe first»
Them they trust the process na
Bro those ones no fit ripe abeg..
Hahaha nawa o
No longer "seems certain" it is CERTAIN. It's Conte time in Italy domiciled in the Naples.
Imagine wasap groups like this in Italy. Napoli fans will remind Inter Milan that this coach raised them and he is set to fell them like a tree.
What a competition the Italian league has become!
0
0
0.000
Keep up the good work. 👏
You deserve the best. 💪
Curated by the Mystic Gudasol