Flooded Water : A Freewrite

_b10daa7e-08d3-4c6b-9cb4-95e97c49d132.jpeg

Oga no post dis thing again....den no give us red car....even if it is red tape rule.....den suppose don give us somethingDem suppose gib us sport Car ooHonestly I put mind for dat thing ooWahala ma sele ni ilorin ooWe go summon @⁨~Jay⁩ to ilorin with directive authority 🤣🤣True oo...make e leave dat village(bariga) come small London(ilorin)🤣🤣🤣🏃🏽🏃🏽🏃🏽🏃🏽Yes oo, that flooded water state called Lagos 🤣🤣🤣E don get new pet sef alligator and one sebe(cobra)....all thanks to flood watersWhy are you telling the public my net worth😂😂😂
I didn't even know when the campaign ended

To gib us $supra dey hard them
E come be sport car dem go gib🚗😂For where....you wey date erimus dat year for dat appThis second ohase, does ist resets the first phase referals?Bariga is not a village.
Come and you'd be shocked at the greatness thereNa Ur link I use oo

Me I never understand this second phase. I no see anywhere to tap🤷🏾‍♀️🤷🏾‍♀️



0
0
0.000
0 comments