Fighting The Hard Way : A Freewrite
I don laugh tire
u just sent a whole man to get busy on Google for no reason
E no good o
I thought bygones are bygones but u still go buy gun to come back to finish the fight we forgone
See lines 🔥
Sebi he was busy posting coefficients last season?
He should come and post it this season too.
Him no tell u say he has the full understanding of the coefficient thing last season na 😂
see bars
Man spitting bars
Come sign me for ur record label
Walai, busy today Sha
Inside all of the days, na today work plenty for to do offline
Owo ti ba ogbeni Wuonso
You apply exactly to clubs if they are calculated with se method abi?
Una sha wan find every way to justify nonsense spendings 😂
Why not do the net from when Borehole took over
Be like SOUTH just care about profit tho.. Why them de always go relegation?
Ha. Chelsea na Chelsea na captain
U mean ?
chiesa dun show
Face your European virgin club
My boy don land
Make is injury problems no follow enter england sha
mtceeeeeeew
Omo
Lukaku? Stop lying bro.. You will be surprised
Wetin be this
Dem de plan open porn site
U sef know say it will take a full grown miraculous surprise for Chelsea not to talk say they wan re-sign