Unserious Beings : A Freewrite
And Ragnick's Austria won today
Rabiot
Jus imagine him
Them suppose ban am from football ni
Even my grandma go play that ball
Why e wan pass
As in enhh.... Ball wey dey him best foot
Good good.. Madueke, Paez, Estavio let's Enzo Maresca use this talents instead.. Chelsea should use Olise money to go for a good striker.. OPENDA won't be bad
Or this New Huffingham guy.. They may scoop him silently they way they did Palmer
They said Olise demanded to earn more money than Todd Boehly at Chelsea
Torh when boeley de spend like azaman wetin u expecThe werey wan cash out...boeley for arrest that fraud
Saliba is having a bit of a challenge being as sleek& assured as he usually is.
It's the challenge of playing out of his usual position.
But well he's taking it on the chin sha. It's better than sitting on the bench.
I swear
Small pikin wey wan de collect block
Saliba blocks!
Olise no serious.. we wey our wage structure don over make sense
Be like Simons fear Saliba just now
Olise dey mad.. he wan collect k?
We wey dey find way offload sterling and chilwell
He is going to Bayern make em go earn more than Kane no problem
Who go see mad man leg wey no go wan drag am
Blud thinks we are man utd
We de watch am na, allow us rest with low budget commentary
He no wan go ni