Fitting Chill : A Freewrite

Na network wey no good here
I go still need more abi na U help u bk den send to my three wallets?
Alright any help just DM me
U fit chill till den
Yeah time still den cux market still dey dip and em dey affect em
Exactly!.. na weytin venom CEO talk be dis after time for TGE don reach

Werey get mind type, we didn't promise de community any airdrop

If not for de OKX task wey I do
All my money for waste CEOs for Nigeria no go chop be dat unless another exchange announce listing
Still con dey say dem never sabi Airdrop criteria
No Korea project have ever succeeded in the space

Na broke ass Dev ND liars full that country
Arang will die for prison
Hamster kombat combo anyone?
They have not made any of the announcement before now
Yeah..same way they helped Pixelverse
Same city wey dey rule Lagos
All this ilorin people Sha
No of dem graduated yesterday way post am for him X account Who has some Sats for sale Na btc u need no b sat For Unisat? Oya if you get let me know The biggest GBA project of Make e no be say you go send USDT, fit commot USDT, gas fee USDT

image.png



0
0
0.000
0 comments