Old Leg : A Freewrite

avatar

freewrite.png

Barca no want jor
Eddie Nketiah is eager to leave for marseille
Kikiki u be Barca pipo? Oh I think so🙂
Yeah, old gist.
It's good for him na abi?
I like d way dey put better price on for a start, dey can now reduce it as time goes on.

I like this way now
Blaugrana - mes que un club
Se way calafiori is old gist
Hian. Na Spanish abi Francais be this.

Looks u are trying to say you are a proud member of the Blaugarian fily.
Omo Na other ne for Barca o😆
Spanish
Oh I see.

But u never hear?
Hear waitin
Hear say, una never prove say u dey above Aston Villa level.

That's it's such a she for a club that prides itself with a philosophy to suddenly employ a German who has a different philosophy.

Then una financial mess.

How u call again?

Blaugrana - mes que un club

Una doh o
Gege
Make season start
Who laugh last laugh best
Aston villa what!!!!!
Philosophy or not as long as the club wind tittles all in

Interest but no negotiations
Old leg



0
0
0.000
0 comments