Changing Topic : A Freewrite

Seems like na me remind u like this
Ahhh. Level . I still dey level oh.
I need to serious with my life.
I don’t even know how self , i no dey go there
Na dome I choose o
Left it for awhile, just checked qm at level need to serious with it
Mine is still showing tallying results
Dunno what's wrong with their site
Before mine opened sef na war
One account is level the main one is level . Have to get the main to minimum level and the other anywhere my power reach
Let it open, lemme collect woof
My sister, God is good oh. I just picked the card and quickly minimise so I can vote in my main account before the time goes up
If you fail to add this to your mining list, you stand a chance to miss a lot. It's just days to Mainnet. Iceberg to the moon
Una go begin flood here with NOTAI
When I post am day one una hiss Waka Pass
You wey dey rave for green tick why u dey wan avoid this one na?
U don dey change topic. Bye bye
No na. Na you no understand. Enjoy
I chose take a break sha
They attacked me for saying historically BTC will go down in Sept.
freewrite.png



0
0
0.000
0 comments