The Gathering : A Freewrite
Them enzo and caicedo nova play Aiit Faze Comeback go happen.
Believe! They can only come back to dressing room That one self dey ooo Believe in Flink Abi na Link Chelsea shouldn’t rely on this Madueke for that wing o. The guy na sabi I swear. Na just idea him get Of all days, na today Ile aiye Ile asan no come drag matter for here Na idea football he dey play Them buy players na He’s the only left footer I know that is uninteresting to watch.
Even Anthony dey make us laugh. This one, nothing.
The sweetest thing be say boeley fit vex sign players bfr tomorrow finish Weytin be this Still no one for that right wing, sadly. Wetin be this I swear Mad and confuse owner Na wetin we go do this new season o They get
Them dey keep am for normal season Especially if our clubs do fuck up I don arrange small boys for Madrid. Them go flog Chelsea first eleven hands down My own club go even fuck up
E normal and I know But u see Chelsea, they won't fuck up I swear Who? Same with mine Na why I no make mouth They will fuck down They will only knack them
Na u them go fuck no worry They won't Fuck E nova reach like this na Na them Chelsea fans fit answer oooo Wea Ile aiye Ile asan dey sef Just de careful Balde is back! 🔥 I don face my club already
I don mind my business To prepare to go back will not watch this match.
Tomorrow, he will gather stats from Livescore and be making noise. Good good Lmao Thank God u face ur club Person wey don sleep Back to back As usual Damn don pursue me face me club All these city kids none of them strong Make your rich club bring m. To buy Barcelona? 🤣 Which player name be that? Una sha dey find who una wan reap Chelsea LALIGA Which kind abnormal might be this Them go owe all those players no worry People wey be say we dey plan how we go take sign them