Telling Them : A Freewrite


Coz, no be today for this country
The thing dey pain me wallahi. I use to buy k petrol everyday and sun no dey again
Person Wey dey use k standing watt bulb extension to charge phone, he receive k nepa bill.
k daily for a month ah fit use spoil myself small with suya
And he agreed to pay? 😂
D day wen dem give the bros, and he tell us for area, all of us just gather for the front of him room to come dey laugh 😂
Pay wetin??

I fit bet k say d bros no pay even k for the bill
Na lack of exposure dey worry u, asin, u no dey exposed at all 😂😂

Just chop ya life Jeje, tech no matter for heaven ooo
Oya bless me with something make i use expose now 😂
the blessing wey u receive to dey buy k fuel daily, shey u gree share the update ??

or are u telling us now that an average naija man can afford k fuel daily??

alaye, drop update no whine me,,,,
Thanks boss, its working now. The issue was from the gradle version
If you want to shear a long code snipped like this, shear it as a file not an image



0
0
0.000
0 comments