Loyalty : A Freewrite

Nepa go enter out street see Meter dem go commotU baited the myrmidons? Looks like they caught the baitWe day band b for Bariga but e stable die😂😂Una no get egbon adugbo for una area?I no want band a abeg😂😂Dem talk say na regular somethingIf u loose guard, e go shock uPalmer and vibes last season
Won’t be so lucky againI wan make him and Loco see something when the league resumes and is progressingBeans wey be like water beforeI reach there today the woman no even ask wetin i wan chop, she just talk "eba melo"😂😂Bro na eba and ewedu i just day chop😂😂Ewa agoyin and bread for Olaiya is 3,600Lol you sabi how much to drink garri now? Pure water na 3 #100 if e cold oo😂😂Walahi if i dey read news or listen to radio i dey always come to the conclusion say nobody fit save this country

At least not in the nearest futureWithout meat or egg or ponmo oThings are desperately bad

It unfolded rapidly in the past few monthsToo much sabotage bro. The federal government don increase the allocation to the state governments. Yet, nothing. Bloody bastardsSotey efcc just day probe people make them drop their lootGuy give me link for episode 7. My own never drop the latest episodeNigeria no fit good unless there's revolution

And 99% of those politicians are killed in public



0
0
0.000
0 comments