Player Fans : A Freewrite
Shebi the other players wey I dey mention dey Arsenal too na π
apply that to Pepe.. oh shit, he never won a UCL with you.
U wan by all means get back to me, all u had to do is mention Arsenal π
Take it or leave it, my point has been proven that there were over hyped players
Na wetin I wan know
ABI nkan se yin nii sir... who is your boo?
Wetin come concern me with Pepe?
U be boo bro π
apply that to Pepe.. oh shit, he never won a UCL with you.
egbi! I'm sure nah typo sha.. cos you don't sound gay like that ππ
Cos I remember how mount take be the best midfielder in the world then π
How Ziyech take be best winger in the world then
I no fit forget
no be you jare.. war on two fronts no easy
No be typo
I stretch for the first part
Check again
U surprised ππ
You bought players who didn't win anything for their clubs with so much money
Giving the clubs over % ROI
And u dey here dey celebrate sales at lost ππππ
Omo mehn! dark times π
epe lo Ku bayii
So, imagine u now happy that u guys sold Ziyech for m
After all the hype
Then celebrating it like u cheated the club that signed him from u guys π
π€£π€£
U dey crase π
No vex na
Nova do like that
ππ
from an arsenal fans.. means your players go be worthless be that