Mean Men : A Freewrite

freewrite.png
Do you want some?
Kepa and Petrovic are going already

Petrovic dey go
Wat of kepa
No worry
My second choice wey win me calabar cup against una better pass all these frauds. So no need
Where kepa dey go
Home
Lol.. U get mind vall Jorgensen fraud? You de dre?
I no no w from Ad
Naso una hype petrovic
He lived up to it 💯
U don high
Lived up to it my foot. And una de sign bunch goal keepers
Lol.. Do you even understand what's happening?
Yes
I understand say una management don mad
Good.. Now shut up 😂 since you don't understand. Face your club
Lemmmmmme
I no go face my club

Finally
Yh man

Make Scholes go find somewhere sit down jare.

We shud worry about Scholes sef.
At the end "don't get me wrong".🙂
I'm worried for u oga Scholesyyy.

I wish I can hear something about context from a pundit on this matter. A great player not having a good time in clubs is nothing to me, till I hear what happened behind the scenes(context).



0
0
0.000
0 comments