Bit Injury : A Freewrite

freewrite.png

Keep it coming
The guy that is first was born with a silver spoon but forced himself to become a footballer.
Second nkor
Over sef
I always feel e for priorities wining the FA CUP this past seasons to ease pressure.
At least that one wasn't born with any spoon
The werey dey target league
That guy should not be categorized ong the richest sef..that one na moving country on is own
Ah swr
He need win something this season sha..but my fear for be say SLOT wan win everything

SLOT go don turn Ashawo when season start
Face ur club
Na one or two injury go hit Liverpool and it is ober
E nova reach this na
I no need talk of injury sef..I trust my academy boiz wey win calabar cup for me..worry about ur club wey de get injury eleven for hospital
Make e prioritize FA cup wey we dun win how many times.. times and counting
Should be Messi or assist GOAT.
People wey go likely suffer this new season



0
0
0.000
0 comments