Admitting It : A Freewrite

freewrite.png
Why u go say them no do any rebuild whatsoever
Him no defend me and I don school

Oya tell the rebuild jare
by now u suppose don talk wetin u wan talk finish o
No she me abeg

Cos I don help u scold Ken already
But you say nobody talk say there is no rebuild na
That was before u tagged me to another msg and I don see
So, what is the rebuild
Did u acknowledge u have now seen it?
I don see

I don do my path, do urs
U dey prolong the matter
oya tell say u are sorry

So that he go fit talk the rebuild going on at Bayern
Cos e come be as if no wan get clue again of wetin he wan talk 😂
Your "path" no get ne? Simple acknowledge u dey do like say u dey buga upandan.

we forgive him.

Now wetin u talk again?
I'm sorry for saying rubbish 🥲🥲

Pls school me
Which one be me again

Na Ken we dey scold, na me u dey face

Just admit that u lack knowledge, no one will beat u
You said rubbish? When?
U know what is rubbish?

I can't recall when u said so o
U no get wetin u wan talk again,

Upon say we decided to play it ur way, u no still see anything talk since
Now, thanks.



0
0
0.000
0 comments