Calm & Moving Through It
You now agree the Super Cup you won is the least trophy any Spanish club can win?
Let's ditch that one. It is irrelvantGo straight to the more relevant trophies You don dey fear already.
And we haven’t started.Na when you lose you go remember say no be relevant trophy.
You go field in all your players. Dem go sweat for 90 minutes. After losing, you go remember say na irrelevant trophy. 👀Funny enough, you’ve won more in the last decade.You sabi twist my bruh. Mehn. You just aired it yourself that Super Copa is the least trophy any Spanish team can win. I didn't air it.Zoneboy brother..
Say nonsense finish con say dem twist your words.I don tire to type. Thank you for your time.
I go try to invite more Real Madrid fans. Hopefully before the season finishes.All trophies no be the same na.
Make Chelsea no count Conference league if they win ni?Ask Chelsea fans if them go prefer EPL or Conference League if the option is dropped for themNa him favorite word.
Dem dey always twist him words.No be matter of preference.
You asked us to list trophies.
And the good thing is; we both play all.But if them ask Barcelona to pick between Super Copa and UCL, them go pick Supercup Just Copa Del Rey wey everybody dey try use second team, Ancelotti still dey use first eleven.
When you lose now, you will remember UCL is greater ba?If I reference this now, you go say “I’m twisting your words"“You keep winning El Classicos while we win trophies”
Now wey time reach to mention the trophies, you wan use only one.UCL is obviously greater. But because you no even dream of winning it until this season wey una manage pass group stage as them change the format, you try to hold onto the ones wey you fit win. Which is normal. Abeg wey zoneboy ooo

Source
I no go forget the day we get am hot hot for this group
Baba vex comot me. This is wrong. You've won 4 including this year and I have won 4.We never start your hand don de shake.For your heart's sake, I will be adding both trophies won in 2015 from 2014 seasonMake we forget others and call it a day?Stop shaking boss. Calm down